Ok ooo so e be like sey 2baba don para oooo...who vex my G my guy this kine early morning ehenn.
Any wey em post this pichure for em instagram page come write caption wey be like sey em dey talk as people no sabi mind dem business..hmm well i was minding my own oo but i just sey make i help am spread the word...below na the caption.
una feel sey em dey refer to pesin?
No comments:
Post a Comment