Lion wey dey roar dey make noise, no dey chop
translation
Boasting
without action yields no fruit.....
until lion get pesin
wey go helep am talk em tory, na hunter tory go still sweat pass.
translation
You can
never get a full grasp of an event unless you hear both sides of the story
.jpg)
No comments:
Post a Comment