TODAY FOR HISTORY
·
NIGERIA PLAY DEM 5TH RECORDED FRIENDLY MATCH AGAINST LIBERIA
INSIDE LAGOS NIGERIA FOR JANUARY 26TH
1980 AND DEM WIN THE MATCH 1:0
·
FOR
JANUARY 26 2011, SERIOUS GBEGE HAPPEN FOR BAUCHI STATE NIGERIA WEY DISTROY
CHURCH AND MOSQUE, COME KPAI REACH 4 PEOPLE, SAKE OF SAY SOME PEOPLE GET
MISUNDERSTANDING ONTOP BOARDGAME.
·
THE NATIONAL
RESISTANCE ARMY, (NRA) FOR UGANDA FOR JANUARY 26TH 1986 COMOT DEM CHAIRMAN OF
THE MILITARY COUNCIL, PRESIDENT TITO LUTWA OKELLO, COME PUT YOWERI KAGUTA
MUSEVENI AS THE NEW PRESIDENT.
No comments:
Post a Comment