Thursday, October 18, 2018

CREATIVITY OR TRASH?


Nowadays, people don plenty wey sabi bake correct cake wey if you see the cake, you go need to ask if na cake or not. Now, this cake wey we dey look so na cake wey pesin do for baby shower. I get two questions into this mata..

1. You feel say this cake no dey appropriate for the occasion and e lack creativity?

2. If you go baby shower, see this kin thing as cake, you go follow chop? 


No comments:

Post a Comment