Wednesday, October 17, 2018


E don tey ooo... Happy New Year in October 😊... I say make I use this one totori una small.

So, I still dey try understand something .. this thing wey oyibo dey call "Halloween" why we "Nigerians" dey celebrate am??? Una fit correct me if i dey wrong o, but oyibo dey follow us celebrate sango or ogun festival? 

See ehen, follow follow dey land pesin inside kΓ²to o... 

No comments:

Post a Comment