Kim kardashian and kanye west get this house for mind
We celebrity couple dem for obodo oyinbo Kim Kardashian and
Kanye West, done get this house for mind
sey dem go buy am. The house dey near
kim mama area for younder and e reach 20 million dollars….
The house make brain… hmmmm

No comments:
Post a Comment