One of the newspaper for Saudi don carry sey dem state done carry strong cement put ontop the ogbonge law wey talk sey make men no marry outsider enta dem land. Especially the woman wey waka come from Bangladesh, Pakistan, Myanmar and Chad… The paper still talk sey d law still add sey man wey neva pass 25 no go fit apply to marry outsider…and if the man just leave em wife, him must wait 6months before e go fit apply again. If the man done marry before, and e say e still wan marry again as the law for there dey allow make man marry reach 4 wives, oyanu, him must to show sey him first wife get cancer or dey disabled one wey or the oda. (note sey outsiders for Saudi Arabia reach 30percent of the population wey be 27million and counting) Hmmmm what if we sef for naija decide sey make our men no dey marry from outside????
Thursday, August 7, 2014
Saudi don put full stop for men wey dey marry woman come from 4 countires

Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment